Advertisment

Seyi Vibez Get Vocals, But Him Come Worwor – Carter Efe

Advertisement

According to him, Seyi Vibez is one artist who seem to have very good vocals.

Popular skit maker, Carter Efe has thrown a shade at singer Seyi Vibez.

He claimed Seyi Vibez has a good voice, but he’s ugly.

Advertisement

Carter Efe stated this in a trending video posted online

He said: “Ilike Seyi Vibez die; The only problem with me and Seyi Vibez be say Seyi Vibez wowo, na only artiste wey get better vocals but he come wowo”

Advertisement

Mixed reactions have followed:

@VictorOgah17803 remarked: “Let’s be guided please. Seyi vibez no get vocals. E get lyrics. Buju get vocals, lojay get vocals, seyi na lyrics”

@GabsMellan commented: “President of wowogazation telling Governor of wowogazation say e wowo”

@NSNV_7GG wrote: “Make this thing dey talk say person worwor ????”

@Bobbysnipper21 remarked: “See caterefe wey dey tell person say e wor wor, person wey wor wor from head to toe????”

@Daniel_demzi wrote: “Omo internet no really care about person mental health..I Dey imagine how Seyi vibes go Dey feel watching this video”

 

__ThankGod commented: “Chimpanzee sef Dey talk say person wowo ????????????”

@YVP231 said: “Omo pot calling kettle black .u get mouth talk say one person wowo wen you sef over wowowo ????????”

Watch video below

Advertisement

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement

Adblock Detected

please turn off ads blocker